The new jam Word Up enlist DMW Act Mayorkun, Rasaki Records
Man L.A.X & DJ Consequence and certainly it was self produced
by Sess the prblm kid and the release is a follow up to Original
Gangster.
The record is a masterpiece with a unique vibe with hit lines from
Mayor of Lagos Mayorkun, voice of Rasaki and finished touches by DJ
Consequence that will blow you up for the weekend.
Enjoy and hit below
Quotable Lyrics
One time for my men wey dey hustle everyday for the street
Two time for the girls dem dey do their things, dem ah slay queen
Three times for my men wey dey show up, wey dey pop up, wey dey turn up
Four time for the once wey dey get my back everyday
Say Word Up, say word up, word up

0 Comments